Maybe the sleep never him eyes
Say we can't players possession
With players wey play low block and counter for years
ReguilonShawMalacia all offer you something different at LB
Any sensible manager would keep all afterall how much was Sergio earning?
You think you can just evolve to possession based in one year or two
Despite letting Alvaro go in January
Another manager go play counter for this and it's not even a cap
Eth didn't wanna keep regulation? This one shows you don't read news
Imagine I play slips cut for all
Drop aza for dm make I do you lunch money my bro
Big show no suppose dey smack garri
This statement only feels correct when you read it like an man
Thought you people said it's 'Igbo'
This Arne Slot is very funny. I like him
That guy dey gba terribly since last week bro
No oo na last week the insanity reach him peak
Be like Prince but na insults be him mantra
Na drug just use as lyrics
cocaina don dey before dem ne this one cocaina
The cocaina wey them call for song na woman
True meaning of cocaina wey I talk na drug
So I mean say person dey high on babe?馃樄 how you dey think?
Always claiming he knows shit but doesn't know shit
Them body you wet you go just go one corner and cry. Chest your L and move on you dey defend shit
No wonder na LASU admit you
Love the way you dance like cocaina