Look how you intentionally ignored the part you claimed “Spain went down”.
And how you didn’t even mention EPL
Na vini b the driving force for that team..the way rodrygo lost today ehn
Vini na one player wey be say even if na three people dey Infront he go still give them problem
If england win Euro's now them fit talk say na Bellingham deserve am
Football no really make brain again
Wat if Brazil win copa America
Normally without those two competition vini is clear
No b Messi and Ronaldo confuse balogun awards ni...them over carry am those people come de change criteria every market days
Even if Brazil no win am vini is still clear
Now every player look average to win the award for my eyes
Vini deserve am Sha
Man dey play high level football
Him and mbappe is clear
Those two guys are just crazily wonderful
To even think say Madrid fans hate am like few seasons ago..even benzima been hate am
U know say vini dey very annoying so it's normal
Mbappe mad oooo...but I wan see how them wan pair them for that club..cos mbappe no too like they play nine
Na when them come see say e get good heart na why them come like am now
He too arrogant...e sabi ball Sha 🥹
He sabi die
Oxygen : So Kepa and Rudiger still go win this trophy for Madrid again before Arsenal 🤣
Them no dey happy for them nah
No didn't ignore, just that ur prejudice didn't allow u to see it.