It's PHCN, not NEPA (I dey my house, come and fight me). 🫣
By the way, I think say the change from NEPA to PHCN go make us dey get steady light but e be like say na now e dey worse.
If I even see steady light, heart dey cut me because them fit go on one blackout wey nor go wan end. Although them dey try for some areas sha and I dey enjoy am sometimes.
How do you cope when “NEPA takes light?
Power bank ways or I make friend with who get solar, life nor hard normally. Even generator now, fuel price nor let near where e dey.
If you had the power to fix Nigeria’s electricity issues, what would be your first move?"
People wey get power now never fit fix am, na me go come fit fix am? Omo! But sha, I go check wetin make e hard for every area inside Nigeria to get light at once and for 24 hours daily. If e dey fixable, sharp! I go run am. 😌
Come here right now! @goldenproject
@abdul-qudus but my momma
@nkemakonam89 take your time and come ehn. 🥰
RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”