This content got low rating by people.

Keeping Draft : A Freewrite

Words
173
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Just one win, una dey disturb everywhere
Hahahahaha 馃槄
If he pain you. Just cry 馃槀 馃槀
It's simple
Don't expect people to be you bro 馃槂
The se energy una dey use talk now as another club dey play, why una no use such energy to analyse una match when it was on 馃槀馃槀馃槀
See person wey dey win match no even dey analyse match

But una no wan let person hear word again
I actually did dropped just a sticker o and una start to de cry
Even a newbie who just join this group knows who do drafts 馃槀馃槀馃槀
Nice.. Then you don't know anything as you v even be here for long
Drafts Lords dey talk about another person keeping drafts 馃槀馃槀馃槀馃槀
this one wey man utd don start all their jokers now, who go come change ge for them?馃槀馃槀馃槀
When match end now, we go see "forwarded"
Normal

I no just wan ignore una
Again don't expect people to behave like you. Be you let US be us

Keeping Draft : A Freewrite | Ecency