Tell me what they play wey look like team wey wan win somethingDortmund na great wall of china for backMention them
U suppose say one person and u said most of u
Who be the mostWe were few that picked DortmundGo and check the first leg correct score predictionDemb茅l茅 was something more than useless..
The only thing he plays well was connersCongrats to these knotty Germans who won't gree for anybori.
Look at Sancho, so glad for him. How he moved on time b4 fans around d world go dey say e don finish just bcos he nor dey perform for England.Na why I said they don dey use their luck since group stage
Still lucky against Barca with Araujo doing nonsenseHappens to small clubs.. Wetin Newcastle wan go find for Knockout stageTalk true na 馃槀..
Wetin concern Eddie Howe and UEFA Champions league?
Newcastle on the verge of making European competition back to back where a whole almighty.
Manchester United dey beg God to stop the rain of goals wey dey fall for their head 馃槀Oya, talk history on how u have won it before.