Tribalismo : A Freewrite

Words
147
Reading
1 min
Listen
Play
2y

Na badiashile dey you this one
  No be only Enzo get this ble Sha but allow
  This palmer
  Composureee
  Palmer good abeg
  See composureee
  Fuck nobody Dey
  Bayern lol
  Everybody dey run
  No be really long term job
  Na why
  Nicee
  Palmer shoot wella
  Na R
  Una Dey find hattrick
  Cucu 🔥🔥🔥
  Madueke werey
  Madueke werey
  E did well
  Yes nah
  Chelsea wan keep cleanshee
  Na positive werey
  Westh stupid Sha
  See as them dey happy now, when them no dey fight for PK
  Nice block
  Igbo boys dey get pride and stubbornness, Make United Sha lose st
  Away . Una
  Kudus una
  Is utd playing today?
  Tomorrow
  Monday night football
  Tribalismo?
  Na now United bone go come strong.
Them no go gree drop point
  Wait . Chelsea are points off Newcastle?
  I’m praising him relax
  Yes
  Yes y’all write us off
  Kudus wan kee caicedo
  Caicedo

Tribalismo : A Freewrite | Ecency