For instance bad blood don dey between him and Thiago Silva cos of that one wife. His wife don scatter everything
Bad blood dey between and Madueke, I no even bother check the reason behind this
So, definitely, bad bloods deyI sure believe it has nothing to do with his performance. Borehole was make every penny possible in this round leather gameDem want make poch be thier puppy..make dem go push am go left and rightNo be stubborn person wey no go gree for the board Una need..lolThank God him don de mature. O yes coach. Them use am well for TottenhamI fear...when I see breaking and Toni Kross...I no read am finish...I think say him too wan apply for Chelsea jobMeaning Modric could have one more Madrid season before hanging his bootLike play like play, Chelsea wan dey Waka for Tottenham footpathIf not careful... coaches go just dey take their turns... which former coach go wan come back?Just one club needs to buckle up and take Their positionNa totheham dey waka for Chelsea footsteps.. We did more than this in past yearsNo worry, we don start already
Na retest from breakout we do this season, we go pump next seasonWhich step spurs dey Waka?
Spurs steps is special, na them create am and na them dey lead the pathway.
That picture from Noni does not imply the players are happy with the newsOk na, dey there dey banter, the club owners nor know all those banters.
Their own na to agend their personal agenda there.
I'm sorry🚨Young guy, Ipswich Town's Manager, Kieran McKenna is one name widely linked to take over at Chelsea.
🤦♂️ Infact ehn I don't know how the mood now is in blue London. What is happening?
When we go say quiet first and look at ur club, they go gree? Now silence everywhere, what a time!They say McKenna is a good student of Solksjaer having served under him at United.
Abeg, abeg, I don't understand what is going on.