Dem no add var scenario to the option.. Na straight question
Na Jackson I wan trust and nunez. Those two na inter racial football twins.
Na you come sabi that one.. Na I know and choose to talk. No be you go tell me you understand
My DSTV no get signal again after yesterday rain 馃檪
Is anybody experiencing this?
Before DSTV installer dem go use me chop 馃榿馃挃
E dun shake b dat....just try get better installer wey go fix m well for you so that breeze/ rain no go shake m again
Bro... Those people ohhhh. Something of min or just simple stuff, see billing of.
Omo! The rain scatter ground here ooo
U dun check the signal cable? or make you try to reboot.
Check the signal Cable from the LNB maybe e shift
Even me self now dun get experience and brain about DStv....馃槀 Make person just change LNB from settings.. e bill
And we have another deluded Wuonso here
The guy say na k e go collect
I just dey hear now say DSTV don't turn k
Say GOTV don't turn k 馃榿
Bro all this company dey use us do yahoo
Make our government do our own satellite
I shake the dish, maybe I will get the signal back.