Small as it seems : A Freewrite

Words
151
Reading
1 min
Listen
Play
2y

I dey buy.... Just send funds make I use am come confirm the condition of the kidneyI swear na 2 naira.

As small as it seems e for help my lifeCan someone show the words to get the C abeg, been able to get the BT remaining the CSome people mumu ehn. One send e con put payment for USDTDo I....main while , ton memes are giving green signalsLol. we鈥檙e going to 30k back.

You say market never clearNo be all group wey in drop calls e go remember. So na everybody dey follow you for there?

But wetin I no want make he dey do na to dey post wetin he no drop.

Bro e fit drop am make u no see amI thought I was the only one who had this thought 馃槀馃槀馃槀Some no go drop yet na laugh them go dey laugh if matter like this come up.

Small as it seems : A Freewrite | Ecency