Real Fans : A Freewrite

Words
214
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Even if na Chilwell dey there, doku go still get issues
I tell u say person na just inside forward without the ability of a winger and u want him to do well against cucu?

U saw the attempts he made

He wasn't under pressure and the attempt dey like years old own
Ya, the plan no work na abi

Not just against cucu

He go even struggle against zini and Arnold

He go struggle even if no defender dey there
E go cut in then play nonsense with his left 馃槀馃槀馃槀
Let me even ask

Inside cucuc and Gusto, who is better with v ?

How na

If osimhen go that te bro go fall of Sharp
馃槀馃槀馃槀

Limmi ooo

U self reason na
He de surprise me sef
That combo suppose cook
I like that te die, but I agree say e don do.
in a row go too much. Na only dem EPL dey for ni?
Today nah
Real Pep vs Fake pep
Fans sha 馃槀

One say why Palmer dey move up and down

The other one say he like like that say na why he prefer to Saka

Jackson 馃槀馃槀馃槀馃槀馃槀馃槀
Na so Jackson for miss
I go naked swear for this Jackson o 馃榿馃榿馃榿
I tire for that guy

Real Fans : A Freewrite | Ecency