From the few minutes they played. Una good night o This is actually funny.. If na all this mumu pitch USA wan take host next world cup they should better no try am sha Congrats, at least u won some stat. Slot ball will cook this season and we will all be alive to witness it..una Goodnight Just face ur club mk I face my club U been watch the match Unfortunately I slept off like mumu before first half finish And I was streaming it Data wasted Wahala Ur boys just they troway goals like say them swear for them Be like say them swear for them On God I thought as much Una don get more injuries again o It is well with us Like I said I no go make mouth this season Bisaka and fish All of us wey they make mouth, na eye service na Me I no even wan do eye service Make I just dey Face ur club No b u go tell us wetin we go do o Okay Go try am with father bulu U too like wahala Yeye man
The match sweet sha..make una just beg onana make e de try dive sometimes Rest Lori preseason How e no go sweet when una wipe us cord Make season resume fess Naso we talk last season till e swallow like goals..baba no like dive Wiping una no be new thing like that again na Make fifa better warn USA to renovate all there pitch..those things no b football pitch at all Na football pitch Not soccer Wow
Confused country See coping mechanism. And Westham wan buy spider oooo