We go find trouble, I no go watch the match this season
Peter and just de whine selsi 馃槀
Who knows?
Change in structure fit don normalize things
Make we see good output
Be like case and eriksen de comot
Noise at the HQ remains at absolute minimum.
Na conference league and Europa final make Roma dey th like this ... Oga ooo
馃ぃ馃ぃ馃ぃ
I'm less concerned about those ones.
Them no be my club, make their club fans go dey find them 馃ぃ馃ぃ
Werey wan use gra gra馃槀馃槀馃槀
Check your club spurs
Aeyah despite winning two trophies in two years
You see the money wey him collect for that Indian richest man marriage
First of all, that a particular song is topping any chart doesn鈥檛 necessarily mean it鈥檚 a good song.
So far he Dey make money allow
They for wasap Dey zuzuzu why e Dey make e money
Nigga, no be everything be argument. I made a simple statement.
You no go like ask the Ipswich board like this?
Less than days for the community shield
Funny how this is the Rema album that actually has me enthralled
It will grow on us, the beats in that album are sick, never heard of
Sha bring that trophy home
Best move for him if this is true. Make him toughen up tho because them day craze for Italy
Since this administration Don entered..