I just watched some clips now...I think say na just the seats...even inside self everywhere leakingUr champions league supposed don de rotty fr una cabinet 馃榾U still had to bring Zerbi wey no get ambition to ur list
Well, I am not surprised shaMake una put una inter toto cup on the tableTorh put stadium wey the zinc no de leak on the table.
Hahahah na zinc they use for that old Trafford nothing they fit tell me 馃榾Haha small rain everywhere burst, they go soon start de use caneo enter dressing room 馃榾No surprise when u go see Bruno dey paddle canoe enter field next week.
When them see coach that actually improved a team unlike wetin that Kalu guy dey talk about pochentino