He no get fanbase wey hype things reach una normallyI no no ooo
But I know say those lyon women na cultistExcept if na Chelsea women wan play am sha..
Women match no fit ever get hype at all... nobody even know say match happenWe said no, naa hand u go use chop next seasonArsenal said atleast we go carry our plate ad usualBarca women don win women champepe again ooChelsea said Europa done dealYesterday we said you I will kill u 😂😂💔.
Last week aj dey pray make them Sha win so they can go to conferenceNa only three trophies premier league recognize...that plate wey some people win no count for anybody book 😀😀😀