If Manchester no win Palace Erik suppose collect slapThey needed to catch up with city goal difference and they just didXabi Alonso's Bayer Leverkusen are one game away from breaking Benfica's 59-year record for longest undefeated run in European football 馃Na DNA bro..Xabi DNA.. He comot em blood share give all of them drink.. If you scan u no fit see anything 馃槀 馃槀If e like make e be 3 games away them go break am in to 4Na juju ball slot they play,.
Goals must come no matter what. 馃榾 Even if the xg na 0.1If e like make e hype them or not he go still later regret amAnother trophyless season loading for Barcelon next season.
EPL wey be say u go even create the chance to score Vicario go stop am 馃槀E go clear for their eyes sey their problems bokuBack in the title race.
We just need to beat Tottenham and hope city doesn't score more or loses. Then we take it to the final day of the season