Calling Us Names : A Freewrite

Words
184
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
A theory stated that cos the oga them at Chelsea have a hint that Chelsea might face transfer ban for a crime committed sometimes ago
Na u even dey take out of context

Did he say they should stop buying forever or not to sign for forever
If them talk about another club, guys for here go bring the screenshots and stats come

Especially 馃槀
But he dey complain this morning
I hear this also...
He go soon talk another thing about Chelsea. That em mouth no de ever straight
Getat
I know this already since last season
Exactly 馃槀馃槀馃槀
Na pundit jobs be that
Pain abi joy 馃槀
With forwarded messages
Maybe there is truth in it

And if that's the case, no be this way to go about na 馃槀
Ha 馃槀.. Una come de talk about pain na 馃槀. Like day una de feel
Pundits just start. Wait till Una no qualify for top ...lol
So, why u no tell ur brother wey dey shout loan loan loan up and down
E reach their turn, them dey call us onions 馃槀

Calling Us Names : A Freewrite | Ecency