Same thing for my Kiwior. Like Rooney to Fergie, like Gab to Arteta. If no be say na Whatsapp u deserve better beating, Who is this man I can officially say u talk trash alot Like alot Forget Child dedication in church, If you no train your pikin well, he or she will support Chelsea, We need to start telling them from stage Very important Very very important for people wey dey back People who they trained well supports unknown club called Newcastle. A club who would rather chose to be relegated than wining a trophy Rangers
Plzen.
Season dun kick start That retire assassin Turkey carry go rep them for shooting, the guy just dey trend up and down Nigeria own de Kiri Kiri instead of competing in France | Squad sizes of the Premier League 'Big Six' Chelsea should just form another club Omo.. Arsenal should not have injuries o.
If not they will look very ugly Chelsea na na Despite that Chelsea strong line up See club wey get Kleg dey call wetin e no know average.
U get luck I just dey see this msg, I for talk more Sanchez almost Wetin concern strong line up and pk?
What about now wey e don b
Relax bro
They just started