I will say Poch never understand the guy..cos the guy dey ball normally.
He is using Caicedo to play Enzo position vice versa.
If I sabi Cucurella wife handle, I go text her make she no change the food wey she dey cook recentlyThat guy na beast.. Aswear..
You see wetin he dey do for midfield tooCheck Enzo position for Argentina and Benfica..
Caicedo can play any position midfield but Enzo can't perfectly play all positionIf you like hot anyhow
U know where u fit hot reachYes.. But this is end of the season..
Every Manager wants to keep their job and every player wants to protect their managers or at least look salebleI think he is being played off possible position..
Caicedo is better with GALASee how u talk perfectly like say if u put Caicedo for 8, he will give u 8/10 performance.
What position did he play for Argentina for WC?Oga leave me.. Wetin I dey pray for na constituency .. Cos this my dreadlocks boys ehn