If no be Juju how Bruno Fernandes and Harry Maguire go get injury 3 games to end season when their club needs them de most? 馃ぃHe wan fly pass in Destiny 馃槀馃挃No be every question u go answer o 馃ぃ some questions the whole 4 options de wrong 馃槀U read wetin he talk at all?
He said "he no lie sha"
Meaning I dey on track to ur comment
U dey tag am dey find solace 馃ぃ馃ぃU no fit stand for ur club just like as ur club can't even stand at all
Handicap club 馃ぃ馃ぃPeople dey troll Newcastle, Man United fan too dey talk 馃槀Naaa...
He never reach..
If them qualify 5 times them go still comot for group stage 6 timesChelsea get every right to troll cos they are going to Europe already
Allow those wey dey go Europe talk 馃槀When Chelsea no go Europa them no talk abi ?U see them talk since?
But as Europe don sure, them talkChelsea dey go Europe already na
Club world cup