Referring : A Freewrite

Words
158
Reading
1 min
Listen
Play
2y

image.png
Make Una gimme gemz comboCurrently, I rely on Monster VPN for secure internet browsing.From Hamster themselves or another Idolo in Ketu?E dey refer me to go register for hin site first. No time 馃ぃE for good if na exchange.

Liquidity no go poor so?Na so e dey since na. You won't find cheap price elsewhere except bybitOkay bro...

I'll check it outI can refer you to another person sa but price is igara chicken 馃ぃ馃槀Let me stay at igara panla 馃ぃOdogwu no get timeAny big proj don support them?How I Wan take upgrade my icloud space abeg? Chipper cash card isn't working again 馃ズ馃ズPls anyone with on chain contract addressSo team gets more than the millions of miners around. How many them be for their team.

This is a jokeThese guys should just effing list and leave us alonePls Boss, have you been able to claim onchain?

We dey wait for news todayWe dey wait for news today