You want make dem beat you up馃槀Use flutter na or go nativeHe don too go far he no fit changeGroup don dey compare technologies, He wan build zoom for client wey pay 80kYes,who knows me here,
Just answer questions first and then win the priceU suppose dey court! Watin u dey do for hia?.
If una no help me find solution, na from jail I go dey text una oI thought I Saw Peter obi.. I miss read.
Anyone else
Please when I click on a button to open the Paystack view, it鈥檚 not working, when I use autoStart, it will open but it just keeps loading, it鈥檚 not showing anything.
It鈥檚 been long I used that library don鈥檛 know if it鈥檚 still being maintained sefNa that library I use last. It鈥檚 been very long like 4years now I used paystack in react nativeConsider using their api directly na.
Backend will send you payment link you can open in a webViewShey the other day way I say a lot of devs de jobless cus them no sabi code...see as a group of react native devs get mind de talk say this kind feature can't be carried out with react native.
You sure say u read their documentation well?...I used that pack last weekIt鈥檚 showing now but there another issue.
Abeg your DMIsn't this push notification?馃ス
It's something you can do as well, u send a push to whoever you're calling, and if the receiver clicks it
Then u open the app and then you start conversing, All of una wey get babes for this green app wey no wan help me.. I give una 2days! Massive breakup!