Naija we hail thee.
My people wetin dey sup.
I hear say cows don dey go airport for akure.. Sote plane no fit land again. The way we take like animals for this country ehn. If no be rat e go be snake if no be snake e go be cow.
It is no wonder we keep electing animals in human clothing. God go save us
Na one year remain till election o.