Friendly Enemies

kniight(31)
Published in
#npc
Words
89
Reading
1 min
Listen
Play
9y

I don see say na some people for this world teach devil how to bad.my people go talk say the devil you know beta pass angel wey you no know IMG_20180127_103155.jpg wetin wan pain me pass be say i go jeje carry all my trust give them. Then the same bastards go carry me use as footmat. I don forgive una sha. Then too many to call. And if una never repent this one na from me give unaIMG_20180127_103627.jpg Before e go too late

https://steemfollower.com/?r=10921 make una check out this link

Friendly Enemies | Ecency