RE: RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

Words
74
Reading
1 min
Listen
Play
1y

Tho government bad o, but e be like Nigerians sef no dey do well o. I go look for work for one company like that, dem tell me say as I no come from one particular tribe say I no go get opportunity to even present my portfolio or do interview. Say e get tribe wey the man dey look for. And na federal government work o. We gats do better as a people.

@johnmitchel: Tho government | Ecency