Nigeria Pidgin Proverb.

Words
99
Reading
1 min
Listen
Play
9y

PicsArt_12-19-11.38.29.jpg
English interpretation na

A naked man cant have his hands in pocket.
Loose translation: You can't do something if there are no certain condictions.

Good aftunoon my people dem. Longest time, no see, no steem, no chats.
No matter say i comot, i still know where i belong to, Na steemit, my people.

I believe say una welcome me back.

Abeg make we dey rapon as we dey go.

You fit still surport me if you gbadun my post.

Rojar me upvote, coment if you feel like, resteem if you feel say your neighbor sef go gbadun my post.

IMG-20171012-WA0016.jpg

Nigeria Pidgin Proverb. | Ecency