Wetin dey make people find MONEY?

gregjava(48)
Published in
#naija
Words
61
Reading
1 min
Listen
Play
8y

Image Source: 123rf.com
Some dey find money to develop society, some dey find money to flex (enjoy wella), some dey find money to...

Abeg, my people, I dey try know wetin we fit talk say e dey make people find money. How you see am?



Talk your own, Talk as u see am... Talk am as e be ( #asebe)

Wetin dey make people find MONEY? | Ecency