RE: RE: Sam’s Hangout #78-”ADULT STRUGGLES”
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Sam’s Hangout #78-”ADULT STRUGGLES”

Words
135
Reading
1 min
Listen
Play
1y

Una welldone o my people. I come late today me self no am. I hope you had a blast of a day and make Una try rest even if nah small abeg nah weekend we dey. I no say you dey work weekends but no go kill yourself oo

Make I put mouth for the second topic of discussion for this week o. You see ehh that one thing wey dey always dey comot money from my pocket nah data. Dat thing be like weapon fashion against me couple with the conditions say service provider don reduce the value wey we dey get fir mine in top data like dis, nah make account no enter red nah him remain like dis o
justfavour@justfavour fashtioluwa@fashtioluwa ozd@ozd lucia89@lucia89 beckyroyal@beckyroyal rukkie@rukkie and faithwellington@faithwellington how Una take see am?