Who give Amad this kind of head? Why Martinez like to they back ballWas that even necessary Manchester may need pts but Rasmus no need am Dey make Alison dey feel himselfYou go buy ticket con go stand for rain in Liverpool?Well, most of them got their ticket days before the game sha.
They couldn’t have known the weather would be like thisI think say Liverpool no dey crowd nor distract keeper na
Weytin happen
Where that nonsense man wey talk am selfTrue but these guys, even if they know, then go still goAnd no be say the tickets cheap o.
Dem like ball over there sha.Holjund fit miss this goal wey Martinez scoreMake them sha no collect red oAs stated earlier, Man United fit winHa Believe a club that bottle a lead at extra time and lost it?United this season have been good for second half
As Liverpool no make use of their chance for first half, the matter no go clearLiverpool has also scored more goals in second half this season tooLiverpool are more better in second halfThey have scored the highest in second half
Against teams no matterI have seen United in second half against too teamsJust be say the werey people go don loose from first halfToh toh every clubs better for second half.... Oya make una rest