He has actually done this late goals many times this season
Na me no understand were antenna go dey?
I get for MTN.
But I sub to my Glo line now since the data increment.
E de very hard to beat Atletico for Wanda
I no see the pace to put this ABI na me no sabi
Oh, be like na premium you buy
Nothing new to us
Baba we dey run am
Barca own simeone
Oh!
Na the one wey get antenna you buy.
Na so the package come directly
No visible hole behind
Anything can happen in the second leg..
But we do beat them in their home ground.
So, it’s not like they will have the advantage because they are at home.
Thanks. I don search the whole YouTube. Not there. Be like say dem change the design. I dey on customer service
Thanks