Like me now, I stopped to dey even pick some numbers, I blocked some and they still find way dey call me with another number
Getat
No be we say make u be virgin
People should hold their players well sha 馃槀 cos omo.. Chelsea is raiding
They should restrict Todd Boehly OPay Account 馃槵馃槵
No b lie
I know wetin I dey talk
If he say he isn't, ask how clitoris look like
God forbid
No babe for ikorodu fit come out say, I do anything with then
Infact for the full lagos
Heediot 馃槀馃槀馃槀
Season dey start next tomorrow
Hope u don wash your head 馃槀馃槀馃槀
U sef know say I know say u be virgin na 馃槀
Getat
Hope u don arrange your naira down
I de wait make e close
Make we leave
Weytin wan close?
Some people somewhere right now dey swear for some tes like this 馃槀馃槀
This is whyning
If my primary school students come out self them go see talk talkless of secondary and poly days 馃槀馃槀馃槀馃槀
Lmao 馃槀.. Foolishness at the national stage 馃樄
My baba say till washing night of season 馃榿
Washing machine nko
Na wetin the baba wan take wash me bdat
Chelsea get goal keepers for there first te 馃榾馃榾
Chelsea have signed goalkeeper Mike Penders from Genk for around $M, per Fabrizio Romano鈥攈e'll stay at Genk this season