Player Fans : A Freewrite

Words
261
Reading
2 min
Listen
Play
2y

freewrite.png
Shebi the other players wey I dey mention dey Arsenal too na 馃槀
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
U wan by all means get back to me, all u had to do is mention Arsenal 馃槀

Take it or leave it, my point has been proven that there were over hyped players

Na wetin I wan know
ABI nkan se yin nii sir... who is your boo?
Wetin come concern me with Pepe?
U be boo bro 馃槀
apply that to Pepe.. oh shit, he never won a UCL with you.
egbi! I'm sure nah typo sha.. cos you don't sound gay like that 馃槀馃槀
Cos I remember how mount take be the best midfielder in the world then 馃槀

How Ziyech take be best winger in the world then
I no fit forget
no be you jare.. war on two fronts no easy
No be typo

I stretch for the first part

Check again
U surprised 馃槀馃槀
You bought players who didn't win anything for their clubs with so much money

Giving the clubs over % ROI

And u dey here dey celebrate sales at lost 馃槀馃槀馃槀馃槀
Omo mehn! dark times 馃槀
epe lo Ku bayii
So, imagine u now happy that u guys sold Ziyech for m

After all the hype

Then celebrating it like u cheated the club that signed him from u guys 馃槀
馃ぃ馃ぃ
U dey crase 馃槀
No vex na
Nova do like that
馃槀馃槀
from an arsenal fans.. means your players go be worthless be that

Player Fans : A Freewrite | Ecency