No Sign : A Freewrite

Words
191
Reading
1 min
Listen
Play
2y

freewrite.png
We don open league
Let's see how it goes at the end of the week
Success to all clubs excluding Chelsea

Una go enjoy that zikiru sha
Low-key e pain me say una buy the guy, cos I been de crush on for bologna
Face ur club abeg
Not bad today.
Not at full strength yet dey dug in and manufactured a win
Naysayers don quiet now
Scorum Nigeria Daniel regha

E dey sweet make strike get mad positioning
U go dey score well if u sabi position urself
I impressed
Unto the next

Na me say make ur club no sign ayinde barrister ni
Face ur club, E pain

The thing just funny
Una never sabi this man
E fit be Daniel regha lowkey I swear
Se pattern
Make una dey try observe well
It's performances like and the promise of today, that made and makes me pick MANCHESTER UNITED, full-stop!

This message was deleted
Make I eat bfr I go watch this match, bfr one bald fraud from Holland take my joy for months

Make we never hear goal ball
Oga ooo
What time u hear goal ball yesterday

No Sign : A Freewrite | Ecency