Maybe nah because of their league
Other leagues them dey find am hard to complete transfers
If nah their league
Nah small money them go use
And the players seff their dey twerk for them
Sure na.
Na why most of their players na Bundesliga signings.
Nah, even UCL football entices ...
If not.. e for stay England
Pain me when they signed Goretzka free from Schalke
Normal na if Chelsea finished top them for carry am
Chelsea no wan pay
Chelsea now no wan give initial contract wey pass
Arsenal wey never major trophy since when body them for Rice and Raya
When e no be Bundesliga players 馃樄
Again, does anybody play Fortnite here?
Chelsea expect Kepa to leave and know he would like to remain at Real Madrid.
Chelsea鈥檚 na werey sha
With all the players we get , we still dey turn down bid
Na upgraded Gabriel Jesus be this guy
But una go feast Sha
Collect m for multiple European trophy winners?
Held a positive meeting abi e don beg