We dey here shey
Arsenal is good.. Them buy good players and buy well.. Now win the league and win Chpions league 馃槀馃槀馃槀
Simple
For their mind "them smart"
Yes oo
We gather dey here
Face your club bro
Arsenal winning any trophy isn't you business
It is so simple
Lmao 馃槀
E no supposed hard now
Na striker remain. We created the highest chances. in open play. Lol
At all oo
My brother
Seizures hold other players to score
Not your business ooo
But when it comes to other tes, it is fully your business 馃槀馃槀馃槀馃槀
Simple stuff 馃槀
You guys will never sieze to aze me 馃槀馃槀馃槀
When them catch una.. Una go call banter opinion 馃槀馃槀馃槀
I know how ETH was talked of when he was talking more
You guys didn't say it is none of your business ooo
Pele Caesar 馃槀馃槀
Catch us 馃槀馃槀馃槀
Menh
It is clear na
Oya use the word "face your club"
馃槀馃槀馃槀
Chelsea fans
Normally
Na una way 馃槀馃槀馃槀馃槀
Used here 馃槀馃槀
Shey na here we dey na 馃槀馃槀馃槀馃槀
Even club wey never get the kind achievement you get go dey talk 馃槀馃槀馃槀
Make Una go cope with your shield and fa cup abeg
Na here we dey
No leave
No transfer for now 馃槀馃槀馃槀
Chelsea spending de pain all of them 馃槀
Everyone go face their club tire 馃槀馃槀馃槀
Swears bro.. we come still Sabi sell 馃槀馃槀
When person dey give arsenal injury update 馃槀馃槀馃槀. No mind them
Just chill na 馃槀馃槀
Face your club ooo
馃槅馃槅馃槅馃槅馃槅馃槅
Arsenal is good..playing well 馃槀 but we reach domestic cup finals last season and una win anything? 馃ぃ What's the difference? 馃ぃ
Them say make we face our club
馃榾
Go and play your conference league play off with servette abeg馃槀
Face your club