Words
68
Reading
1 min
Listen
Play
1y
Talk about a coincidence..... I don't know if this counts as a quote but I heard it from a song titled motivation, it goes like this:
"Pikin way dey find party rice no suppose to fear dance".
I been dey think say na just about dancing and rice but Kai the meaning deep.
Anything way you wan do for this life, you just gats work for am... Simple
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE