Check Them All

Words
136
Reading
1 min
Listen
Play
2y

I almost tried it the day the guy posted itNa 2025 investment meeting wuna de do so unto bet.
Run from betting is the best advice out there.Na money wey I no get never make me try am till date I go try use my guy 10k wey dey with me tomorrowHe like say I even get the account sef

I go checkAll these one na shakara

As we dey discuss am, I know u very well, u go try amIt sounds so smooth

Even me wan comot from sabbatical try amThis kind return no fit do anythingIt doesn't really matter


image.png
Source

Even if Crypto, once you can find a means to reap $2 steady on a daily basis, kindly stick to that system Even in this football betting, some people use N1m to chase 1.5m