Super Eagle World Cup Saga

NAIJA IN D PLANE

Mikel : So we are going home now

Balogun : Yes o

Etebo : Chai my first world cup

Ighalo : Referee do ojoro for us

Musa : shut up joo, see free post way you no fit score, no be like my ball way I score... walahi lemme catch you...

They started fighting (Musa & Ighalo)...

Mikel : it's enough

Ndidi : see as Messi dey dribble Idowu

Idowu : Lemme hear word joo, you think say e dey easy for one person to mark Messi

Iheanacho : Omerou no fit pursue Messi

Omerou : When nobody to support me, Ekong dey do like ode for back

Balogun : Sey Messi na god, way you and Idowu no fit stop ham

Nwankwo : Moses, why you con dey fall like wall of Jericho na

Ighalo : I wonder o

Musa : Ighalo i said you should shut up, even remain silent till we land Abuja

Rohr : will you all shut up, you played stupidly

Iwobi : when you no start me nko, mtcheew

BUHARI : (calling Mikel) wia is the cup you promise to bring back home, U guys should beta not come back home

Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM jare 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣

TEAM LEADER COMDEY
IMG-20180625-WA0001.jpg
IMG-20180619-WA0000.jpg

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now