RE: RE: 16YEAR OLD GIRL DON KIDNAP HERSELF DEMAND 600K FROM HER PAPA.
You are viewing a single comment's thread from:

RE: 16YEAR OLD GIRL DON KIDNAP HERSELF DEMAND 600K FROM HER PAPA.

RE: 16YEAR OLD GIRL DON KIDNAP HERSELF DEMAND 600K FROM HER PAPA.

dis matter pure pass pure water ooo.... d way wey dis matter dey go, somtin dey tell me say dat man na stingy man, na y dem get mind plan dis kind coup... but u know say any idea wey devil give dey always come wit gbege...

well sha i trust naija police, dem must collect money for fuel wey dem take go ijebu igbo...... but wait oooo @naijapidgin where d gial mama?

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center