Author of this content has low reputation.

Snake wey go swallow millions. How una take see am?by @ogoowinner

download.jpgThis matter sef tire everybody the kin way our government people wan dey do us like say we be pikin ..how snake to enter jamb office dey swallow money?🙃😢😱😱😱if no be say na those thief's wey them they call leaders go do steal am them con dey lie say na snake something wey everbody sabi say na lie.wetin i think say we fit do help this our country be say make we pray to baba God because na only God fit help us for this kin wahala make he remove the bad eggs.......

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center