NAIJAPIDGIN FUNNY PIX CONTEST

Naija people, I hail una o. Happy Sunday. How una dey? I believe say una dey kampe. If na church you dey pray for us o, if na field you dey, play your ball well,if na house you dey, make you still use your time well.

As e dey hot, the matter wey we get for ground today na fun contest. I call am fun because na for us to just jolly, laugh,enjoy ourselves. We just want know how creative you for be with picture.

Wetin we expect una to do?

  1. Dress crazy dressing

  2. Snap picture with am. Bring out creativity.

  3. Upload am for comment section

Na so e simple. No worry no be by upvote you go use win. Na the picture wey funny pass go win and na this evening for we WhatsApp group we go announce am. You dey wonder wetin you go win? E gone surprise as we dey always dey do am for naijapidgin. Hahahaha.

Make I start
IMG_20180408_092945.jpgmy real Face

IMG_20180408_093229.jpgmy crazy face

If you never join our WhatsApp group, oya click here👉whatsapp

Guess who post this matter make you chop my recharge card

IMG_20180319_092844_398.jpg
Na @mittymartz design this avatar

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now