RE: AFRI-TUNES Week #5 Brymo "Alajo Somolu" cover by @iyedrumz
lol😁😁😁body sweet me as you take sabi cavemen o..infact i dey reason cover one cavemen song sef. infact make i run go listen to cavemen🏃🏃🏃
RE: AFRI-TUNES Week #5 Brymo "Alajo Somolu" cover by @iyedrumz