Exactly the issue o
What joy does it give u that a whole presume head boy for class don turn errand boy for class πNo be say u wan go win anything outside or withinNo worry enjoy this seasonNa mo branch una wan go doAllow us branch
We better pass who them no invite at all ππWe pass u with everything this seasonShey na goal difference u wan talk?But as it stands now, u no even put mouth when clubs dey discussWhen ur turn come, u sef milk amWe go soon so group where people wey dey Europe alone go dey discuss ππAt least, I see something follow
But u, na pursue them dey pursue comot from behindThey say enjoy life now as it comes
U no know if u go dey alive to see tomorrowPain killer ni
Something wey be say all the EPL clubs go rape am comot una cabinet πUna win calabar fo dey do trophy parade on top Calabar
Ask Liverpool wetin happen when they did same thingWe dey fear ur team already na
Cos we no know where una dey go