Fighting war on online

Make una go Dan Anyiam stadium go fight bikonu, make una no scatter us wey de expect money with this grammars that ought to be spoken when pocket full🤣

I come in peace biko, nobody should attack me biko.. Christmas don reach no money,no rice.... person broke like this....😂😂

Someone should slap me with money ooo,I go turn the other side abeg,na money slapping things dey reign ooo no be mouth bully🤣🤣🤣🤷🏼‍♀️

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center