Hive open Mic Week 123: @anicom Bass Guitar Groove of Check Yourself by Kaptain


Hello friends, it's another wonderful week. Last week I was so in pain such that I managed to make my entry, I am glad I am better in health than last week. I really enjoyed this music as it fits the theme of the week "A Better World for all".

I believe you will enjoy it as you check yourself, evaluate your life then we can have the world a better place.

Below is the lyrics and source of the song. Stay blessed and loved.

I know all my guys
I know all my blood
I know who dey call me blood way no be my guy
I know who no dey talk much but e like me die
Bros I know all of una but I no go talk
The day way we see na that day we know
If you reach your house you nor knw me before
Because if they give you knife
Cha cha for my back
Bros I know all of una but I no go talk
We don tey for this game and your kinging
E dey pain you say I come out come put you for thinking
Sit down for your throne you dey beef me
Brother man I know all of una but I no go talk
E no get wetin mustache never see for nose
No get wetin craze man never see for road
You dey with 20 friends for 21 years
And non of them beef you brother check yourself
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
No body wan bill you?
Check yourself
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Abobii
Abobii check yourself
Nobody table your matter
Ahhh
Three gboza for my men them
Repeat am for the real men them
I dey for my corner with my men them
The way oluwa bless me
Na so oluwa bless them
You dey pray make e better for me
E go better for you
Make e clear for me
E go clear for you
Make e stew for me
E go stew for you
What you wish for me
Me I wish for you
Ahhh
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body wan bill you?
Check yourself
Ahhh
Check yourself
Check yourself
Abobii
Check yourself
No body table your matter
Ahhhh
It's your boy kaptain
Click here to have the Link to the source of the lyrics.

Headset is highly recommended for effective filter.
Thanks for always supportting.


▶️ 3Speak

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center