like you can say that again, connection is the real bae, so i have to look for it anyway.. hehehe 😂😂
Yeah, this bank matter nah true, but that thing dey pain me sha😂😂, person go stay for queue for hours, dem one person go just wake from no where and before you know it , they person don first you finish... nah power of connection be that...
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #51 - "CONNECTION"