Hahaha, yes naw, I need to ask to be sure oo, you know say fox them their words nor dey tay oo. Them go talk one just now the other moment them don change oo, even like this sef I know say you go change again after reading this comment, hehe na so fox them just be, lolz.
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"