RE: RE: Hive-Naija Weekend Engagement #59 - "2023 NIGERIA ELECTION"
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #59 - "2023 NIGERIA ELECTION"

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #59 - "2023 NIGERIA ELECTION"

Ha him we dey talk naw! Election don reach and we dey ready to comot tomorrow go put our vote. No vote selling oh! No matter dey amount. I no wan know self. Make Dem cary them money go make we repair Naija.
Yes, my country feful, where una dey? Make una come tell us make we know if una go vote or not.
@nkemakonam, @fasacity,@hivedeb, @helency. Come make we go vote. 🏃🏃🏃🏃🏃🏃
. thanks for the mention.

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center