RE: RE: Are you vegan?
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Are you vegan?

RE: Are you vegan?

Instead of these Aboki Okada riders to tell you that they don't know the place you are going to,
They will just Call price for you. So I decided to teach one of them a lesson.

Oyz: Bike, Bike, you dey go?

Aboki: Where u dey go?

Oyz: Australia, How much?

Aboki: Kai, how much U go pay?

Oyz: You Tell me how much u go collect..

Aboki: N200

Oyz: huh? Australia no far na, no be 100
naira?

Aboki: No na N200

Ouz: (try to leave him)

Aboki: Oya make we go...(looking at my I'm body)

"Starts Bike
Since 6 hours on bike, we are still on our way to Australia.....
Aboki don round town and am enjoying the Ride.

Aboki: Oga, I neva reach?

Oyz: No ooo e remain small, but you say you know the place?

Aboki: Yes I know am, e dey for front but your money don pass N200.

Oyz: no wahala, I go Add 20 naira... Just
continue....

I go gist una how e end.
But not now sha, till we reach Australia.
Today, i must reach Australia of with 220 naira

H2
H3
H4
3 columns
2 columns
1 column
Join the conversation now
Logo
Center