Words
38
Reading
1 min
Listen
Play
7y
Hahaha Na question I asked O!
Me no give anybody work.
But guy, common question wey secondary school pikin fit answer, you no fit . You come dey take style style dodge question.
You be Buhari brother?? Lol

RE: The Eistein Equation:: What does it mean to you??