Also, be like Jesus no go .
.. You are not supposed to see it 馃槃
Pepper don even enter my eyes
There is a difference between "smart guy" and "funny smart guy" na. Be like u don get. Na u wan explain Southgate give people here?
I dey talk first team
I dun laff tire
Pass wey dey go give Jane tire England dun get Jane abi Janet Jackson
Shey makes him pass the ball back before ni?
I don't talk say na only fit do like that
In Fact if I want to enter you, I go tell you that if everyone should complain about Southgate, you have no right to.
You are a result oriented person. When I bring my men like Prof Bielsa, Zerby & co, as very top class, u go ask dem don win. If I bring Enrique as Guardiola level coach, u go laff.
Listen Southgate is winning, where many big countries have fallen off, pls respect am. He is too much, he's at Guardiola's level. In Fact if he leaves England now Italy or Germany go rush am.
Let me know roast u
Club football is different from international football
Go and learn things before u talk some things
Southgate Northgate Westgate wey we insult dun reach final
Country football is more of result, beautiful football isn't necessity, there is nothing like process or project
Even the worst of coaches can make name with international football
Tell those people who said Pain is greater than Italy because of the Euro.
Do you see when they talk here? Nor can only one person talk.
Why don't you give them this education na?
And why even bring Enrique to Guardiola level?
Weed don plenty.